Free Web Hosting Provider - Web Hosting - E-commerce - High Speed Internet - Free Web Page
Search the Web

Amara's Nationality Page

NIGERIA.com

Bia lee. Come and see

Naa man. Dis page still de' for construct. I no no wetin' I go do for am. I tink say, I find am for link to dat hi-est Oga whee comot Nee-vesity an 'im make-am for page whey Nigoorians who fit use copmtutaa and dis ting we de call intanet. A-beg, if you fit rememba 'im aduress, givee am to me. Dis ting done wahalia me!

This picture was taken in Mbaise, Ezinhitte, Imo State, Nigeria.

Derem leta/Ulo

last modified: 20020216.0111